Controversial Nigerian artist, Habeeb Okikiola, widely known as Portable, recently voiced his claim that numerous artists in the music scene are now emulating his dance moves and fashion style.
Portable asserted that many music videos in the industry are based on his original ideas but are being replicated by others.
Speaking in Pidgin English during an appearance on the latest episode of the Afrobeats podcast with Adesope, he expressed, “I blow by myself, even my dance blow. All those dance wey dem dey do, na me get am, dem just dey pieces am. Na my network dem dey use for industry now. Go check all the videos for industry now, na my dressing; the big clothes, big shoes, ‘small body, big engine’ na my own.”
“If you don blow, anything wey you do, dem go dey repackage am. DEM dey do my style of beat and movement. Even dem don dey copy my bad character,” he added.
He also criticized artists in the industry for living a false lifestyle.
He remarked,“Dem go say them build house for Lekki, and you no get the paper. Now, for one land, you go see like 17 landlords. No one plot, two or three plots. Me and you go dey open one door, and say ‘good morning’ and we still be landlord.
“Now, the day wey dem wan demolish or sell the house, who go drop the doument? Who go collect the money? They have been duped.”
“Before we blow, e get some artistes wey we dey say ‘God, i wan be like this.’ No dey tell God say you wan be like this, say i want to be like myself. For this industry, e get some wey get money for this industry, and some no get money.”